spot_img
Tuesday, March 3, 2026
spot_imgspot_imgspot_imgspot_img
HomeNationalPidgin English: ‘I no invove for any plane accident’ – Obasanjo

Pidgin English: ‘I no invove for any plane accident’ – Obasanjo

Nigeria former president Olusegun Obasanjo don deny tori say im escape from one plane crash for Lagos on Wednesday.

Di former president tok-tok pesin Kehinde Akinyemi tell BBC say Obasanjo dey im house for Abeoukuta, Ogun state south west of di kontri and im no travel comot.

Dis wan na afta tori begin fly upandan say di former president join oda passengers for one Ethiopian airline wey get challenge as im bin wan land di Muritala Muhammed Airport for Lagos on Wednesday.

RELATED ARTICLES
- Advertisment -spot_imgspot_imgspot_img

Most Popular

Join our WhatsApp Group